×
NaijaM
Song/Video Promotion Submit Post ON Wapmusic Contact US About Us
☰ Menu        




▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Entertainment ▹ News


Foreign| Ghana Music | Gospel Music | Lyrics | Album |

Upload Your Song

« | »

Rema – Charm

PublishedBy: in Nigerian Music


0
(0)

Download – Charm Mp3, Mp4 & Lyrics On Naijam.com.ng

Rema Charm. Rema drops this impressive tune titled “Charm“ which is available here on naijam for free and fast download.

Don't miss out on experiencing this musical masterpiece firsthand. Go ahead, stream, download and share this intriguing song with other music fanbases out there.

Download Latest Rema Songs / Music, Videos & Albums/EP's here On Naijam.com.ng

DOWNLOAD MP3

Listen and Download Charm By Rema Mp3 below.

Rema – Charm MP3 DOWNLOAD 

Watch Visual Below.

Rema – Charm Lyrics

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be ni?
You better drop your body armor
Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing, baby, eh
Lend me, lend
I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back, gimme boom-baka-boom
Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor
Soco, ah (ayy)
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Tags:

About Naija M

Shedrach Uzogazie ( AKA Shedi ) is the founder and CEO of Naijam, he is a web designer and a blogger from Anambra state. This website is designed to bring to you Entertainment and Music

0 Responses

Leave a Reply

« | »

PAGES